Popular Nigeria singer Brymo don drop new album for market wey im call 'OṢÓ' wey mean wizard. But no be dis im number six album, wey pipo don already praise say e good well-well, dey cause katakata ...